Home Entertainment Lyrics : Young Jonn & Olamide – Currency

Lyrics : Young Jonn & Olamide – Currency

Call us


We bring to you the official lyrics of ‘Currency,’ a song by Young Jonn and Olamide to help you sing along whiles you listen.

 

Young Jonn & Olamide – Currency Lyrics

(Intro)

Jiggy

Shout out to my mummy

Adura won lo n cover me

If you get a problem call God oh

If you get business holla me

Everybody wanna take but nobody wanna give

Omo we living inna jungle, oh no

If you get a problem call God oh (If you get a problem)

If you get business holla me

Normally

Awon omoge wan mi normally

No even bother me

Only thing I want right now is the Pounds and Dollar (Pounds and Dollar)

More money, more money

Bigi money, money, currency

Make nobody bother me

Only thing I want right now is the Pounds and Dollar

Awon press ti ma fun ni gains ni 2023 por, ę ti gba update (She ti gbo?)

Tan ba lo hate, won ma suffocate

Ma j’akara won, ma jubilate, ma tun celebrate (Oku yin)

Dem angels in heaven chorusing it’s my time

It’s one of a kind and I’ve been through hell in this life

Raised in the jungle, used to the wildlife

Put a thorough project, now I’m a bad man

Sorrow pęlu pain, pain pelu joy

I just wanted to be heard, sheb’emi na sha le n gbo yi

La hawla wala quwwata illa billahil aliyyil azim

Now they can’t stop the boy

Gbawo, gbawo, gbawo, gbawo

Powo, powo, powo, powo

Fawo, fawo, fawo, fawo

Jawo, jawo, jawo, jawo

Lawo, lawo, lawo, lawo

Make e wow, wow, wow

Ka won enemies mawu mawu

Sod’igo bi garu garu

Normally

Awon omoge wan mi normally

No even bother me

Only thing I want right now is the Pounds and Dollar (Pounds and Dollar)

More money, more money

Bigi money, money, currency

Mae nobody bother me

Only thing I want right now is the Pounds and Dollar

She’boluwa lon sho mi

Many things dey happen for my city, oh na

Many of my guys don penmè

Opolopo lo shi wa lęwon, oh la

No be today, no be today

I wish I know then everything I know now, sho ye?

But if you know me, you go know say I’m a very bad guy on a low, oh la

Normally

Awon omoge wan mi normally

No even bother me

Only thing I want right now is the Pounds and Dollar

More money, more money

Bigi money, money, currency

Mae nobody bother me

Only thing I want right now is the Pounds and Dollar

 



Source link